![Jaiye](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/19/6e835e0985d2415c85819de4f552db5d_464_464.jpg)
Jaiye Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Wa wa wa
See dem call me Waterr G
Show me enemy for water eh
If you pull up for ma party no worry gongo aso yeahhh
Olemagbomo wa but I promise you say omoagbomolo yeah
Tonight na the night of the pool party yea
See Nothing to regret than to do fajitas
Omo toba fe niko nawo si
Niko nawo so
Anything you want if na Hennessy ooo e dey
I just wanna jaiye
I just wanna jaiye
This life na one
I just wanna jaiye
I just wanna jaiye
I just wanna jaiye
This life na one
I just wanna jaiye
Dia dia lorun
Dia dia lowo
Shena nsomi lowo
Shena naomi lese
Dia dia lorun
Dia dia lowo
Shena nsomi lowo
Shena naomi lese
I just wan dey ball in every season
Make I jaiye with the family
Available wey go give me peace of mind
I go be update boy like hakeemi
Me no go worry
If you match me for leg I go say sorry
No wan make anybody con disturb my peace
Just wan dey one side make I dey chill
I just wanna jaiye
I just wanna jaiye
This life na one
I just wanna jaiye
I just wanna jaiye
I just wanna jaiye
This life na one
I just wanna jaiye
Yema gbesa
Ja lole
Yema gbesa o
Omoge jalole
Yema gbesa
Ja lole
Yema gbesa o
Omoge
You no need to let nobody know
Laiye laiye
Me just wanna rock your body o
You no need to let nobody know yeah
Me just wanna rock your body o
Omo tobafe niko nawo si o
Niko nawo so
Anything you want
If na Hennessy ooo e dey
Opo