
Charm Speed Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Charm Speed - Dsippy
...
London
Another banger
Come here wetin Dey worry u
Bring body make I rock am yeah yeah
I know u senior me
I get money passing ur papa
Wetin u want wey I no fit do for u
Why u con Dey buga won won
Shey u be kiss Daniel nih
U better drop ur body armor soko ahhh
Survey with this boy make we run am on a low keyyy
Baby u know me e get as u go move wey I no go gree
Come make I drive ur hmm
Come make I drive this jalopyy
Baby allow me