Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Love don't cost a dime

If you need money anything i buy

Other girls just dey try

But na only you wa Dey burst my mind

O gba lori mi, O gba lori mi, O gba

O gba lori mi, O gba lori mi, O gba


Omo my head burn

If you need loving

My baby no long talk

And my mama don talk

Say na only you wa dey make me focus

Omo my head burn

If you need the loving

My baby no long talk

And my mama don talk

Say na only you wa dey make me focus


Feel like I was drowning in the middle of an ocean

Emotion sick stuck in a ditch

Man and depression

I'm finding my peace

Fidgeting rare kind addiction

I'm running tasty fk sake lately

Asa dikwa tempting

My juicy recipe can't even hide along

What I had on

So I spit it out like a potion

I feel it in and out of me bond out


And E be like say

I don craze for your mata

All my head just dey spin

like say I carry Dada

And Honestly I no send der papa

Cus na u i won carry straight down to my mama

Cus ur body somsures

Dey make me focus

Oongba mi loro like I hit some hard drugs

Talk wetin u won talk

My baby no dull

If dem like make dem vex hit der head for wall


Come to my rooma romma

Everytime you walk upon me

You and I

Everything about your body feels nice

Girl we can make baby tonight yea

I really want you tonight

Cus i know

Your body make me feels nice

And you know

Na you dy make me dy alright

Body so soft

Na you dy make me feel alright

Me i Dey alright


Omo my head burn

If you need loving

My baby no long talk

And my mama don talk

Say na only you wa dey make me focus

Omo my head burn

If you need the loving

My baby no long talk

And my mama don talk

Say na only you wa dey make me focus

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status