Too Fine Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
Ohhhh
Fine girl
Abeg dey go
You be angel
See as u soft
See as u fresh
You're my Jewel
God bless the day I met you
You're my priceless pearl
Common
See the way she dey step
Cat walking
With her straight legs
Thick thighs
Soft like a teddy bear
Baby girl
You dey burst my head
Commot here
Nor too go far abeg
Baby come
I nor fit risk you out there
You be follow come
Na me tear nylon
Commot from the seat
Girl wen dey waka like chick
Wen nor dey shit
Hahahha
I don die
She still dey smile
Like who dey shy
Smile wey dey
Bright up the sky
But how the hell u take gree date me self
U too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
See girl wen fresh
And she's rolling with the flex
Oh no
Am I dreaming
Abeg slap me first
This thing dey confuse me
Abeg please
Excuse me
Help me check me
Tell me wetin
Am I going crazy
Look at her
She got an astonishing body
Her opinions and views
Shows an intellectual lady
Her personality
Dey bust the head of flexy
I must confess
You are the prettiest of all pretty
See the girl wen I dey talk about
E get the way
Fine fine pass so
Me I doubt
Fine girl on straight gown
Smart on skirt and blouse
If you see her on skin tight jean
You go shout
Fine girl
Clear road for the fine girl
Top notch
Am dripping for the fine girl
All my love
I pledged for the fine girl
My money on my fine girl
My all for my fine girl
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
Come and listen
To the way she talk
Take a look
At the way she walk
Get a glimpse
At the way she smile
She's so fine
She's so fly
Common
From her back
Attractive view
Check her
From her side
Fantastic view
Look am na
From her front
Prettiest view
All around her
Stunning astonishing views
In the hood
Everybody wanna get to know her
Social media
Every body wanna like and follow her
State governor
Wanna leave his wife and marry her
Now let me tell you something
About the day
That she kissed me
She say e don tey
She don dey dig me
She say flex
I don't want your money
I just love you
Uualalaaa
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
My girl you're too fine
You're just too fine