Frenemies Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Give me anointing
Come please anoint me
Ehh ehh
Am here now for something
Shower ur blessings And no need to stress me
I’ve been through so many stresses
I never won x2
Still never slup I do all on God
Still on the run still chasing for more
No need to dull still praying for more
I just feel like na my life be this
I come with my own strategy
And we’re living just like families
all I see is enemies
And we’re just like frenemies
I’ve been chasing for my daily bills
all the things I don do bro I put jara ooo
Oluwa kilode no be say na hala ooo
I come all the way from ogala ooo
Make I try Dey keep in touch with all my bala o
Holy jah x2
Send down fire
Pour me water
Holy water
Make I feel better
no one Dey now I no wan go down
I Dey live my life e Dey pepper dem
Oluwa please continue to Dey pepper dem
Give me more defense no more time to relent
Never lie cuz the story must hear last last
Cuz oluwa always dey my side
U no fit reach me cuz I Dey offline
Na the remedy wey fit to clear my side
No Bad energy fit to near my side
I Dey fight for my pay still Dey wait for my day
Steady grinding brother man forever never fail
Na the bar I Dey chase gat to time to Dey hate
Only reelers can relate no be say na debate
I get the faith one day I go get fame
This na the game
Success me I go gain