Loading...

Download
  • Genre:Trap
  • Year of Release:2023

Lyrics

Yea man

we back!

Them know they can't stop Jah Sulja...

Spidibom Say...

Brino Man again


Them be pray say make we die

Them be pray make we no fly

Say wa wings them over shot shot like small pikin fawl!

Like small pikin fawl

Wa wings them over shot shot like small pikin fawl


Na only ma fans them be di check on me say Watagwan.

I say I gather ma own shock na for ma boy their hand.

Plenty things them dey my mind way me I no fit yan

You no fit overstand. This life no get second chances

pussy boy them go go start see their mensis

That kana flow

wey comot trenchis

Na only ngeme makam man check e sense

I be na pro

no be aprentis

Them ah try to shot the door for me

Say make I no comot di suffer

Only Jah Don di fight for me

Na yie be ma dope and lighter

Kind kind witch wey I survive am

Plenty problems wey i solvam

They say na fight, I Don di fight am

Trowey me stone I swear I dogd am

Them wan compete with me them losseam

I say they losseam

Na God e hand no forcam

no try for forcam

None ah them can make me run

None ah them can tie my blunt

None ah them can stop my sun to shine walie ta lie


chorus

Them be pray say make we die

Them be pray make we no fly

Say wa wings them over shot shot like small pikin fawl!

Like small pikin fawl

Wa wings them over shot shot like small pikin fawl

Woyo woooo

Woyo woooo

Like small pikin fawl

Woyo wooo

wopalilo Ike small pikin fawl


woboy woboy

Like play like play that chap wan finish me oh

Na way e di waka di hear ma song them for street oh

Same ngah way no be di pick my level

Di read me na like Bible

Waka di follow me like disciple

Some kana thing them so

I comot like boss

people surprise

dem ah wash hand say I still dey alive

After wey them Don conclude so for my die

Thank God I still dey alive

So my enemy dem di surprise

Aswear na Bolo bolo no be fight

Go for the money make sacrifice

Risk on my journey

Aswear no be lie.

None ah them can make me run

None ah them can tie my blunt

None ah them can stop my sun to shine walie ta lie


chorus

Them be pray say make we die

Them be pray make we no fly

Say wa wings them over shot shot like small pikin fawl!

Like small pikin fawl

Wa wings them over shot shot like small pikin fawl

Woyo woooo

Woyo woooo

Like small pikin fawl

Woyo wooo

wopalilo Ike small pikin fawl

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status