![Long Life Intro ft. Maestro Bravest](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/05/2f95b71d9ef741f091ed6f3e5a6b24a8H3000W3000_464_464.jpg)
Long Life Intro ft. Maestro Bravest Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
You see this long life
Got plenty drama
But still we'll be alright
If Baba God dey
Then we never dey worry
Make you take am easy
Dem say we dey talk plenty
Na we bi small pikin
Still we bring some vibes
Giddem, Giddem na, Giddem, Giddem na
We dey inside
No bi pretender o
Giddem, Giddem na
In God we trust
Bi my defender
Giddem, Giddem na
Then bring some vibes
Giddem, Giddem na o
Giddem, Giddem, Giddem, Giddem na
This life bi long
Drama on top
But you know say we no conform
You say make I follow you come to church
But tell me wey ting man go chop
Long Life and Drama
This is Maestro Bravest, ah mi tell every Ghetto yute
Go hold it fi it
You know say this race is not for the swift
And not the battle for the strong
But time and chance happen to them all
The devil wan hold me down and confined
Think say this life is a game like Fortnite
I take the power, the love and the baseline
I mix it up and I combine
Till I bring some vibes
Giddem, Giddem na, Giddem, Giddem na
We dey inside, we dey inside
No bi pretender o
Giddem, Giddem na
If God e dey
Bi my defender
Giddem, Giddem na
Then bring some vibes, then bring some vibes
Giddem, Giddem na o
Giddem, Giddem, Giddem, Giddem na
One thing a man should always do
Mainly to himself be true
Don't let anyone change your point of view
Unless what he brings makes sense to you
Never judge by sight alone
Nor the height that one has grown
And when you speak
Always keep a moderate tone
Because raised voices
They'll only turn heart into stone
In the beginning
It was brother killed brother
So the morals in life
Live, love and respect one another
But then there are those
Who always try to be smart
They'll take a decent man
And then they'll alter his heart
Until he seeks to tear everything apart
See these men, no man should call friends
They'll bend lies around truth
Until they meet their very end
But above all, I pray you never fall
And that you look to our Father
And when you see thy neighbour
Wish him a Long Life with no drama