Sober Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Life separates me from my friends
We were good then we switched at the end
Cause now we have money in our minds and stress every time
And we just can't pretend
I miss the days when we live with no stress
When nobody get time to impress
But now yawa don full my head
I go just hold one drink to myself
Till
My problem is over
And my trouble is over
Me I no wan dey sober
(I no wan dey sober)
until
My problem is over
and my trouble is over
Me I no wan dey sober
(I no wan dey sober)
Until
My problem is over
My trouble is over
Me I now an dey sober
I now an dey sober
Until
My problem is over
My trouble is over
Me I now an dey sober
I now an dey sober
If I no call or text
No be say I don forget
All the times wey me and you spend
But I just get some things for my head
Oh ah hmmmm
Different things everyday wey dey affect
My mood
What can I do
Oh oh
How many battles man don fight
But I no give room for depression
So many people smile for face
But dem go dey battle with pressure
Man no fit move with tension
Me I no like any pressure
That's why I hold my drink to hand
Till
My problem is over
and my trouble is over
Me I no wan dey sober
(I no wan dey sober)
until
My problem is over
and my trouble is over
Me I no wan dey sober
(I no wan dey sober)
Until
My problem is over
My trouble is over
Me I now an dey sober
I now an dey sober
Until
My problem is over
My trouble is over
Me I now an dey sober
I now an dey sober