Outside (Simba) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Natural ways
You know
We know mi know we know
Swiii
Mustang
More life
More time
More life
Cool aim
All pain
Nothing wey man work for in vein
Say she wan dey say she wan stay
Every now and then man me just dey
Everything we do
Itta come back
Any Time I day
Higtha come through
Dem nor see since say
Higtha all vibes
Time we put in
Highta all time
Everything we do
Itta come back
Any Time I day
Higtha come through
Dem nor see since
Higtha all vibe
Time we put in Highta all time
You should value something
You should value some
You should value something
Nuff of them don't value nothing
You should value some
You should value something
You should value some
Every Man Simba Gotta run dey Street
Every Man Simba Gotta run dey Street
Every Man Simba Gotta run dey Street
Every Man Simba Gotta run Dey
Brother check E dey cold Outside
I been dey Outside I been dey try sort myself
Brother check E dey cold Outside
But I no fit tell you Make you no go Outside
Brother check E dey cold Outside
I been dey Outside I been dey try sort myself
Brother check E still cold Outside
But I no fit tell you Make you no go Outside
Remind myself say
Me the king fi mi own Street
King fi the whole Street
Remind mi self say
Voice fi the whole Street
Every Man Simba
Gotta run dey Street
Every Man Simba
Need to run they Street
Simba need to run they Street
Cool aim
All pain
Nothing wey man work for in vein
Say she wan dey Say she wan stay
Every now and then Man me just dey