![CALL](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/27/d53d9b7d5ea54ad28af54313f76cc97dH3000W3000_464_464.jpg)
CALL Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah yeah (yeah yeah yeah)
Mhm
Call on me when you need baby call on me
Knock knock I dey for your door
Girlie will you open for me now
Cos e be you
E be you
E be you that I'm wanting
E be you wey i need my lover oh
Yeah yeah My lover
I know true love is hard to find
My baby you dey love me right
Me i dun waka go from place to place
I nor still see your type my girl e be you (e be you)
E be you that I'm wanting (e be you)
E be wey i need my lover
Yeah yeah my lover
Oya pepper dem
See back for bumshort
Gimme one shot I no go mess up
I no go para oh I go give loving nonstop
As e dun be you be my bus stop
My girl e be you
E be you that I'm wanting
E be you wey i need my lover
Yeah yeah my lover
Shey you go dey for me
Cos me i go dey for you
Shey you go dey for me
Cos me i go dey' I go dey dey for you (you you)
I go dey dey for you (you you)
Oh oh no (yeah yeah)
Call on me when you need baby call on me
Knock knock I dey for your door
Girlie will you open for me now
Cos e be you
E be you
E be you that I'm wanting (you that I'm wanting)
E be you wey i need my lover oh
Yeah yeah My lover
Each and every day say you pon my mind
When I'm on my grind
I dey loose my mind
If you no dey right there
If you no dey right there with me yeah (yeah yeah)
Oh yeah yeah yeah
E be you wey i need my lover
Yeah yeah my lover
Shey you go dey for me
Cos me i go dey for you
Shey you go dey for me
Cos me i go dey' I go dey dey for you (you you)
I go dey dey for you (you you)
Oh oh no no (yeah)
Call on me when you need baby call on me
Knock knock I dey for your door
Girlie will you open for me now
Cos e be you
E be you
E be you that I'm wanting
E be you wey i need my lover oh
Yeah yeah My lover