Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Got many things am handling

I joke alot but I never joke with that backyard

Is Go hard Or go home

So I go harder I follow the ladder

i don't feel pain no more

What you got ? Bring it on

Is Go hard or go home

So I go hard I follow the ladder


Don't be soft but get conscience

Without conscience you go do nonsense

Dem go do you wayo wayo why

Dem go do you wayo wayo why

O Y O oyo lowa

Like Torchlight me i dey shine my eyes

Dem go do you wayo wayo why

Dem go do you wayo wayo why


Nko kpo Rekperekperekpete

Nobody everything wey you see you go tell me

Shekpele kpèle kpele

Konmanlo kpa malu Nitori e

Nteloroun oshe koko

You no dey fit sleep try take koko

Or call Benita Benita she dey make me mental

She bad she fresh without filters


Got many things am handling

I joke alot but never joke with that backyard

Is Go hard Or go home

So I go harder I follow the ladder

i don't feel pain no more

What you got ? Bring it on

Is Go hard or go home

So I go harder I follow the ladder


Don't be soft but get conscience

Without conscience you go do nonsense

Dem go do you wayo wayo why

Dem go do you wayo wayo why

O Y O oyo lowa

Like Torchlight me i dey shine my eyes

Dem go do you wayo wayo why

Dem go do you wayo wayo why


Ki ara mi ma tutu bi sobo ( sobo )

Ko Ma tutu bi sobo

Kiri ara mi ma tutu be sobo ( sobo )

Ma tutu bi sobo


Emibawa ireti be shey o moni

Keep your love madame give me money


Don't be soft but get conscience

Without conscience you go do nonsense

Dem go do you wayo wayo why

Dem go do you wayo wayo why

O Y O oyo lowa

Like Torchlight me i dey shine my eyes

Dem go do you wayo wayo why

Dem go do you wayo wayo why

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status