![Ogbeni Calm Down (OCD) ft. Gunzz](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/05/09/27932b1efd594e3e9f74a23997b70e86_464_464.jpg)
Ogbeni Calm Down (OCD) ft. Gunzz Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I be running to the money
I be running to the money
Running to the money
OmoWetin dey sup
Gunzz what's happening boy
Yhhhh
Ogbeni calm down
Run me that contact
Shey you go flex
I'm getting the bread in Abundance
Paste me your aza
That na your babe
Tell her I say make she come dance
Abi you dey crase
Ogbeni calm down
Run me that contact
Shey you go flex
I'm getting the bread in Abundance
Paste me your aza
That na your babe
Tell her I say make she come dance
Abi you dey crase
Shey you don see me before
Abi you don jam me for club
Asking me questions like I give a fuck
Talk to me nice na me be the boss
Boss
I got me some wins and a loss
Put in the work
Na money dey talk
Everything fresh oluwa involved
Nothing dey sup for my mama domot
Na still the same chic I carry comot
She carry for back
And she carry for front
You say you dey drip
My guy I dey flood
How e dey sup make i follow you talk
This na the kind vibe
Wey i don dey find
Play me that shit in reverse
My timeline be like crime scene
You not my hommie you a opp
Ogbeni calm down
Run me that contact
Shey you go flex
I'm getting the bread in Abundance
Paste me your aza
That na your babe
Tell her I say make she come dance
Abi you dey crase
Ogbeni calm down
Run me that contact
Shey you go flex
I'm getting the bread in Abundance
Paste me your aza
That na your babe
Tell her I say make she come dance
Abi you dey crase
I enter the place
I dey lap with my manchies
Your shortie dey serve you breakfast
But we dey chop am like munchies
E be like munch it
Back like bracket
I dey call her my yori yori
This no be time to dey form holy holy
Got boys at the back on that kpoli
We be getting higher than a couple Stories
Omo i no send them
You no see as I fresh
See as i dey move
See as i dey denge
So it's back to back on that rap attack
Slap a Nigga teach a Nigga how to act
I be steady flipping raps like acrobatics
Gunzz and Yayo coming with that Automatic
Like prrrrrrraaaaaaaa
Ogbeni calm down
Run me that contact
Shey you go flex
I'm getting the bread in Abundance
Paste me your aza
That na your babe
Tell her I say make she come dance
Abi you dey crase
Ogbeni calm down
Run me that contact
Shey you go flex
I'm getting the bread in Abundance
Paste me your aza
That na your babe
Tell her I say make she come dance
Abi you dey crase