Jubadi Lyrics
- Genre:Electronic
- Year of Release:2020
Lyrics
Yes yes yes
Ehn atun ti gbe eto mi de
Eleyi da yato pupo
Lati ero 8Figure
Rocking on your body
Swear your body drive me crazy
Omo your shape and curve is a fine art
Be like you fell from above
Agelica
See we were chilling at the spot
Near the water
Many girls loaded
Pepper plenty
But na you be the center of attraction
Soon as I spot you in that dress it was
Gbas gbos
With the way that you
JUBADI
Die die ma lo rush e
JUBADI
slow slow take it slowly
JUBADI
Die die ma lo rush
JUBADI
Slow slow take it slowly
JUBADI
Die die ma lo rush e
JUBADI
slow slow take it slowly
JUBADI
Die die ma lo rush
JUBADI
Slow slow take it slowly
Omo she burst brain
Omo she fire
This one na high life
Gotta stay high
Gotta do it
Its for the culture
O nana nana
O Angelica
90’s but she party like d 80’s
Cat fish pepper soup
Sipping finewine
O you is the finest of them all
Go and spark it up
She no like no wahala
No no!
Na your vibe I gbadun pass
Na your vide I gbadun Pass
Na your side I wan dey baby
Take me far away
Kilo fe baby ? Shay na milli
I go blow for your head like ategun
Make dem lock up 8Figure ben le
Make dem lock up 8Figure ben le
Gbomi timosope
You bad gan
O baby bad gan
Come put your hands around me
And love upon me
The moment that we share
E be like e fireworks
And anytime you call
I no go fuck up o
Baby just dey
JUBADI
Die die ma lo rush e
JUBADI
slow slow take it slowly
JUBADI
Die die ma lo rush
JUBADI
Slow slow take it slowly
JUBADI
Die die ma lo rush e
JUBADI
slow slow take it slowly
JUBADI
Die die ma lo rush
JUBADI
Slow slow take it slowly