Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

TAKE ME BACK - TACE

...

TAKE ME BACK

TACE

....

So the other day when I came back home

I ask myself why am on my own

Loneliness chopping me to the bone

Feels so hard to be all alone

No joy coming from my phone

Chats all asking for a loan

No love coming from my zone

I really need to chuparoooooo

(I wish i was there when you needed me the most)

(I wish i was there when you need to hold me close)

(I want to be that nigga wey Dey give you rose)

(I ain’t gonna ghost again, ehn)

Me I sabi say I do you strong thing (Me I sabi say I do you strong thing)

And that be why I dey beg for your mercy oo (ehnnnn)

Baby girl I say sorry (Baby girl i say sorry)

Even as my sis dem plenty ooo (oooo),

Me I sabi say I do you strong thing(Me I sabi say I do you strong thing)

And that be why I dey beg for your mercy oo (ehnnnn)

Baby girl I say sorry (Baby girl i say sorry)

Sorry oooo

Take me back ooo

I go dey your side every night and day

Take me back ooo

Cus I wanna dey any were you dey

Take me back ooo

Me I no fet ever go away again oo

Go away again ooooo

Take me back ooo

I swr I no go carry your love and play

Take me back ooo

Baby girl I mean anything I say

Take me back ooo

Me I no fet ever go away again ooo

Away again oooooo

E get the way you dey do me,

Girl the way you dey touch my body ohhh,

Nah only you wey dey on me,

And I no say you no dey for my money naw,

Free your mind make I hold you now,

Forget all the shit that I told you now,

Make you no dey dance me I called you now,

Make you take me back ahhhhhh

Girl am thinking thinking,

Seeing you in my dreams,

Am wishing wishing,

I do what I please,

So I ask for your mercy

Take me back please,

Take me back please

I woke up in the morning with a mood oo

And I’ve been falling at the the studio

I’ve been lying to myself that I do without you

But no be small thing omo you good oo

I miss you girl and am back oo

Am here to stay and I won’t go,

Open your heart wide

And let me in ooo

(Ahhhnnn)

wish i was there when you needed me the most,

I wish i was there when you need to hold me close,

I want to be that nigga wey Dey give you rose,

I ain’t gonna ghost again, ehn

Me I sabi say I do you strong thing (Me I sabi say I do you strong thing)

And that be why I dey beg for your mercy oo (ehnnnn)

Baby girl I say sorry (Baby girl i say sorry)

Even as my sis dem plenty ooo (oooo),

Me I sabi say I do you strong thing(Me I sabi say I do you strong thing)

And that be why I dey beg for your mercy oo (ehnnnn)

Baby girl I say sorry (Baby girl i say sorry)

Sorry oooo

Take me back ooo

I go dey your side every night and day

Take me back ooo

Cus I wanna dey any were you dey

Take me back ooo

Me I no fet ever go away again oo

Go away again ooooo

Take me back ooo

I swr I no go carry your love and play

Take me back ooo

Baby girl I mean anything I say

Take me back ooo

Me I no fet ever go away again ooo

Away again oooooo

(Take me back ooo)x3

(Me I no fet ever go away again ooo, go away again oooo)

(I swr I go carry your love and play)x4

(Baby girl I mean everything I say)

(Me I no fet ever go away again ooo, away again oooooo)

.....

Lyrics by Don smart7

Follow for more

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status