GRiND Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
GRiND - Ti'Lash Maroni
...
The size of your dreams must always exceed your current capacity to achieve them
If your dreams do not scare you, they’re not big enough
If you start off with a small dream, you may not have much left when it is fulfilled
Because along the way, life will test your dreams and make demands on you
E getti many things wey dey for my mind, wey I for dey like to dey talk
If no be money wey everybody dey find yeah, nobody like to dey work
They put up many shtts onlinee, cos dem been dey try fxck your miiind up
I see the pain and the struggle, niggx nothing good comes easy
Te pa mo se oh
Omo keep on Grinding
I see the pain thru the struggle, there’s a reward for the pain
Omo keep on Grinding
As omo ope lori titi, omo kosi holiday
Omo keep on Grinding
Bekun ba pe dale oh, joy is coming in the day
Omo keep on Grinding
And if you tired of the rays,
We just hope and we pray for the rain
Omo keep on Grinding
I work and try put my best out
Grindin with my chest out
No joking with my hustle, me I no be jester
So when haffi enter the place, they ah screaming yessir
Yessir Nuh
And the bad days are gone too
Jah mercy me for the wrong opportunities, and all the chances I done took
Do what you wan do, hgjsjslstwywtdjxhz
Where we ah run to ?
Who go save us?
Jah come run this parole
For this lagos
If I no dey shayo, mehn I’m burning my claro
Who go save us?
Jah come run this parole
For this lagos
If I no dey shayo, mehn I’m burning my claro
Omo keep on Grinding
I see the pain thru the struggle, there’s a reward for the pain
Omo keep on Grinding
As omo ope lori titi, omo kosi holiday
Omo keep on Grinding
Bekun ba pe dale oh, joy is coming in the day
Omo keep on Grinding
And if you tired of the rays,
We just hope and we pray for the rain
Omo keep on Grinding
Omo keep on grinding
Keep on planning
I will never stop till im the most searched niggx on the planet
Everyone dey stan me,
I dont think you really understand me
But you should
Jaiye lor, moti lor
Flenjor, you should party lor
Wa gbo lor, mugbo lor
Sha gbo lor, sugbon ma lor lari mo
Cos
Who go save us?
Jah come run this parole
For this lagos
If I no dey shayo, mehn I’m burning my claro
Who go save us?
Jah come run this parole
For this lagos
If I no dey shayo, mehn I’m burning my claro
Omo keep on Grinding
I see the pain thru the struggle, there’s a reward for the pain
Omo keep on Grinding
As omo ope lori titi, omo kosi holiday
Omo keep on Grinding
Bekun ba pe dale oh, joy is coming in the day
Omo keep on Grinding
And if you tired of the rays,
We just hope and we pray for the rain
Omo keep on Grinding
Keep on grinding
Keep on planning
I will never stop till im the most searched niggx on the planet
Everyone dey stan me,
I dont think you really understand me
Stan me
Stan me, Stan me
Keep on grinding
Keep on grinding
Welcome To Milan
Ko ni da fun eni ti o ni da fun
Who go save us?
Jah come run this parole
For this lagos
If I no dey shayo, mehn I’m burning my claro