Oroma Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
(Oroma)
Oroma get wetin I want o
(Paloma)
Paloma wan take me go court o
(All over)
She want make I empty my account o oh no
Oroma wan put me for her work o
Cause
I chop kpalanga I don mezebu
Odinaka she wan pick and choose
Poor Samantha she don bite and chew
Ask Amaka she love gin and juice
I don mezubu, don dey for manya
Kalakuta no dey for Ghana
Pick and choose she no dey for grammar
Snooze and loose she no wait for Uloma o
Uloma do your wicked tenderly
Cause the vibe wey you vibe dey enter me
Uloma do it on time
When you wiggle and whine
E dey tingle my mind o shawty
I chop kpalanga I don mezebu
Odinaka she wan pick and choose
Poor Samantha she don bite and chew
Ask Amaka she love gin and juice
I don mezubu, don dey for manya
Kalakuta no dey for Ghana
Pick and choose she no dey for grammar
Snooze and loose she no wait for Uloma no