Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2023

Lyrics

Say person dey flow like a river

Carry me for hand when you sit down

Hold me when the storm is bigger

Light me like a Cuban cigar ah

I ain't afraid of a free fall

Won't rather fall for a decoy

Promise you will keep me safe cus am bound to make mistakes

Yeah yeah


Lift me up when am falling

Hold me down when I para

Trying to keep close I still Dey run far

Keep it safe this is my sound

Keep me close safe and sound

Gun down the bad energy

You'll hear from me every time I win

Am on your screen and this is so real

Living in empathy

Swing in symphony

Omo de gbon de

You know me or why I dey beat my chest?

Wetin my eye don see wey be evil thing

Na the pressure I dey use dey find good things

Now no be time to dey cry mummy

I done dey catch feelings I done dey chest billing

I carry all this pressure man dey find money

I dey wear big jeans sapa can't touch my skin

You no fit hold me

Call police

Say I still promise I go blow your teeth yeah yeah yeah


Scatter all the dada when I carry for my head

Pour dirty water me I no go even send

Shey na person daughter wey want put me for this stress

I carry her full chest on top of other girls

Scatter all the dada wey I carry for my head

Pour dirty water me I no go even send

Shey na person daughter when want put me for this stress

I carry her full chest on top of other girls


Ye ye o ye ye o

Tell me wetin person never see inside the street

Yele o mo gbe o

You done go nack wetin dealer keep on top him fence you done jogodo jogodo jogodo

Jogodo jogodo jogodo

Oh no no oh no no oh no no

Oh no no oh no no

Person do jogodo burst my bololo oh no no

Oh no no oh no no oh no no

Oh no no oh no no

Person do jogodo o burst my bololo oh no no

Oh no no oh no no oh no no

Oh no no oh no no


Scatter all the dada wey I carry for my head

Pour dirty water me I no go even send

Shey na person daughter when want put me for this stress

I carry her full chest on top of other girls

Scatter all the dada wey I carry for my head

Pour dirty water me I no go even send

Shey na person daughter when want put me for this stress

I carry her full chest on top of other girls

Yeah yeah yeah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status