![AS A BOY](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/16/425ab2df30cd4da48b1b4c381d2b3956H3000W3000_464_464.jpg)
AS A BOY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
AS A BOY - Cosmo G
...
As a boy
As a boy
As a boy
Why you go dey wear night gown
Why you go dey sleep for night
As a boy
Why you go dey read for exam
Why you go dey oass with flying colors
As a boy
Why you go sabbi pancake
Why you go dey rub lip gloss
As a boy
Why you go dey call roommate roomie
No go dey come do like zombie
As a boy
Why you no go dey play ball
Why you still no dey watch match
As a boy
Why you no go dey on gen
Why you no go dey change bulb
As a boy
Why you go dey say hi
Why you go dey say I miss you
As a boy
Why you go dey call roomate roomie
No go come do like zombie
As a boy
E get some kind things
Wey you no suppose think uh
Cause if you think am
Dem go show you something
As a boy
E get some kind things wey you no suppose think arh
Wo wo wowo
Wo wo wo wo wo
As a boy
Why you go dey watch zee world
Why you go dey play candy crush
As a boy
Why you go dey life science
Why you no dey engineering
As a boy
Why you go dey get stretch mark
Why e go dey for your ynash
As a boy
Why you go dey use gb whatsapp
Why you go dey post anyhow
As a boy
Why you go dey like Sam Smith
Why you go dey like Lik Nas
As a boy
Why you go dey fear cockroach
Why you go dey fear to approach
As a boy
Why you go dey crave ice cream
Why you sef sabbi high screams
As a boy
Why you go dey get mood swings (no no)
Why you go dey get mood swing
As a boy
E get some kind things
Wey you no suppose think ah
Cause if you think am
Dem go show you something
As a boy
E get some kind things
Wey you no suppose think ah
Wo wo wowo
Wo wo wo wo wo
As a boy
As a boy
As a boy