![Adore](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/21/a91083b534094218be67e07948b721e0H3000W3000_464_464.jpg)
Adore Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Emw records
Jaka jaka jaka I nah
Nah nah nah nah nah
Ooh nah
Mummy act like mad for me
She get places wey she go fight for me
I will never forget the love honey
Everyday i dey grind make e better for me
Mummy send me school
Aye aye
I never enter class
Aye aye
I don dey take coco
Mummy am so sorry
Mummy send me school
Aye aye
I never enter class
Aye aye
I don dey take coco
Mummy am so sorry
Many things we don pass for the hud mommy no no
Everything i dey do one day she go know am
Many things we don pass for the hud mommy no no
Everything i dey do one day she go know am
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
Back in the day's way be say the boy no blow
I don drop many tracks wey no go
I don do anything wey no go
I visit many blogger's my song no go
Aaa
Active me
brother man
Motivate me
oga
So many trenches wey the boy pass
So many pains wey the pass
So many things wey the boy no no
But steady the boy they grind
God bless my momsi
When rabber no they nah she wey they their for me
Many things we don pass for the hud mommy no no
Everything i dey do one day she go know am
Many things we don pass for the hud mommy no no
Everything i dey do one day she go know am
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God go bless momsi
Original african mom
Original african mom
God bless my mommy yee
My africa queen you shine like a diamond
I love my mommy yee