Sapa ft. Nevo Sbn Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
CDC...
Mayorbankz on the beat
Worth the hype
I'm in your face
Nevooo
Up inna
Party now
All of my guys say we happy now
We Dey party now
Happy now
Pull up in a yatch say we happy now
Party now flexing now
Pull up in a yatch in maimi now
Sapa no Dey kill person
(Kill person )
E no Dey kill person
Oh no
Sapa no Dey kill person
(Kill person)
E no Dey kill person
Yh listen
I for Start from beginning
Back then when I Dey stay for inside Benin
All those times dem Dey talk too much
I've been through a lot
Wetin my eyes see
I swear I no go fit talk
See finish simply because say me I never touch
I Dey pray to God make I go far
Bless me with my lover
I wan cross those borders
I pray one day dem go
Hear me from gistlover
Sapa no Dey kill person
(Kill person )
E no Dey kill person
Oh no
Sapa no Dey kill person
(Kill person)
E no Dey kill person
Up inna
Party now
All of my guys say we happy now
We Dey party now
Happy now
Pull up in a yatch say we happy now
Party now
Flexing now
Pull up in a yatch in my Miami now
As you Dey work you go chop o
Make you small small make you chop o
If you hurry you go chop bone o
If you too chop you go chop bone o
Up inna
Oya party now
Pull up in a yatch in Miami now
We Dey party now
We Dey happy now
Call Saraphina and Aminat
We Dey party now
Flexing now
Call saraphina and aminat
Jophinat johanat
We go pull am down
We go take her pants
Up inna
Party now
All of guys say we happy now
We dey party now
Happy now
Pull up in a yatch say we happy now
Party now
Flexing now
Pull up in a yatch in Miami now
Sapa no Dey kill
E no Dey kill person
Sapa no Dey kill person
E no Dey kill person
Worth the hype gang baby !