- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah yeah
You know how e dey be now
Na so
I get a reason me I trust in God first
Before I put another man next
Never let a preacher twist my conscience
Cos life is a critical race
When e sup for your eyes you go remember
Stackoflava no dey kolomental
E go smell, you go gbadun the odor
Oh ahh
Pele oh, you gats bear the loss as a JJC
But na your fault if you no learn something
Pikin wey dey sweat when they on AC
Na to carry am go cele oh
Them go flog am bulala
Everyday na fiki fiki bam bam
And him maale go kala
She go kala oh
Your body, life go put am for your body
Your body, life go put am for your body
Your body, life go put am for your body
Your body, life go put am for your body
Me I need peace, innermost peace I need
Iced out and smoking weed
Penthouse views are therapeutic
I heard you been looking for me
I'm out here, jet skis and looking sexy
And I no fit blame myself
I'm worth everything and more
Pele oh, you gats bear the loss as a JJC
But na your fault if you no learn something
Pikin wey dey sweat when they on AC
Na to carry am go cele oh
Them go flog am bulala
Everyday na fiki fiki bam bam
And him maale go kala
She go kala oh
Your body, life go put am for your body
Your body, life go put am for your body
When e sup for your eyes you go remember
Stackoflava no dey kolomental
E go smell, you go gbadun the odor
Oh ahh