Wedding Song by King Ezela Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Mariade dey ya
E dey
Ok King Ezela
Make u call me a wonder
Today na de day wa we all don dey wait for
Okor daddy don get e yone o
Yawo mamie don get e yone o
Call u padi, everybody ,
Cam lef for wonder
Cam en celebrate
Cam en jubilate
Mariade dey na ya
E dey e dey
Cam en calebrate
Cam en jubilate
It's a wedding day
It"s a happy day
Pan all dey thing dem wa don happen
De mamie beya
Pan all dey trials way dem go through
De pa sef beya
Today finally e don beya
E don tay wa u don dey wait
E don tay bo u don dey pray
Today finally God don perfect this union
Cam en celebrate
Cam en jubilate
Mariade dey na ya
E dey e dey
Cam en calebrate
Cam en jubilate
It's a wedding day
It"s a happy day
Mariade is a blessing not a course
He that findeth a wife findeth good thing
She that has a husband has a better thing
Cam see yawo Mamie just dey dance
Say e don get e yone o
Okor daddy sef just dey smile
Say e sef don get e yone o
For better and for worst dis luv ya na tay go
What God has join together
Let no Man put asunder
Cam en celebrate
Cam en jubilate
Mariade dey na ya
E dey e dey
Cam en calebrate
Cam en jubilate
It's a wedding day
It"s a happy day
God we pray for this family
As you don join dem in this unity
Every trials that may come their way
They have overcome
Wherever there is weakness
We pray for your strength
We pray for your love ye
And your enternal peace o
Happy wedding day
To you okor daddy
Happy wedding day
To you yawo mamie
Happy wedding day
To you okor daddy
Happy wedding day
To you yawo mamie
Cam en celebrate
Cam en jubilate
Mariade dey na ya
E dey e dey
Cam en calebrate
Cam en jubilate
It's a wedding day
It"s a happy day