![Bless Me](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/24/7f5c9893b591459ebb702ac8f661aeb2H3000W3000_464_464.jpg)
Bless Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Kaah them say person wey work emo sabi to chop ooo
Wahdemsay BUMBA
Omo person wey work emo sabi feed ooo
Emo sabi to feed ooo
How man go take survive
When everything looks so tight, ooyowoei aaah
Se the young girl got a dream
But everything looks so deem, ooyowoei aaah
As we don wake up ebi problem dey call
Even though we are grinding none stop
We fail everyday but we dare not stop
As we don wake up ebi problem dey call
Even though we are grinding none stop
We fail everyday but we dare not stop
Oluwa shower your blessings on me yeh
Young girl dey pon dema knees
Cast your blessings on me eyee eeh eh
Oluwa shower your blessing on me yeh
Young girl dey pon dema knees
Cast your blessings on me eyee eeh eh ai
See we are waiting
As we keep on hustling
We dey pon low key
See we are waiting on you
See we are waiting
As we keep on hustling
We dey pon low key
See we are waiting on you
Ma bwabweme
Let the blessings follow me
See, ma bwabweme
Ohiaakapkeino oo
Kaah dem say person wey work emo sabi to chop oo
Emo sabi to chop
Omo person wey work emo sabi feed ooo
Emo sabi to feed ooo
So mashallah
As we sweating for makola, Yeah
We na bother
If dem hate we
We na bother Oowowoo
Mashallah
As we sweating for makola, Yeah
We na bother
If dem hate we
We na bother
Oluwa shower your blessings on me yeh
Young girl dey pon dema knees
Cast your blessings on me eyee eeh eh
Oluwa shower your blessing on me yeh
Young girl dey pon dema knees
Cast your blessings on me eyee eeh eh ai
See we are waiting
As we keep on hustling
We dey pon low key
See we are waiting on you
See we are waiting
As we keep on hustling
We dey pon low key
See we are waiting on you
Waiting on you
See we are waiting on you
Waiting, waiting
Waiting on you