Omo Ologo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
This country wey I dey many many things I face
Na the money I dey chase
Only kudi man dey find
This country wey I dey many many things I face
Na the money I dey chase
Only kudi man dey find
Emi omo ologo ologo ologo o
I say dem no know no know no know
Say na only God I know
Dem wan run my race
Alhamdulilah walai talayi
Money no dey but I get life
Ta lo fe pa ina fitila
E mi omo ologo
Baba ni ki ma phor
Do re mi fa so la ti do do do
lati go go go o ye e
Shuku shuku bango se
Now I'm feeling like say I be Dangote
This country wey I dey many many things I face
Na the money I dey chase
Only kudi man dey find
This country wey I dey many many things I face
Na the money I dey chase
Only kudi man dey find
Emi omo ologo ologo ologo o
I say dem no know no know no know
Say na only God I know
Dem wan run my race
Alhamdulilah walai talayi
Money no dey but I get life
Omo ologo lemi
Omo Bankole
Mo ni omo ologo lemi