
Better days ft. 3atife Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I no go lie this your love is costly
If I really have to spend my money
Spend my money
Abi I go get some profit
I don't care if you dey date anybody
This one na one chance
For this race I no go fit to carry last
Make I dey run like Usain Bolt
Cuz your body is one of a kind
I no go lie sey you dey mess with my mind
Her body na fire just like mami water
She no get competition
Make all these girls no body
She's been on my mind since
Dirty December
Dirty December
Dirty December
She been on my mind since dirty December she don dey mind since dirt December dirt December
Slim waist like tonto dikeh
That kind body wey Dey weak me
Baby drop am low just please me
Baby you know you dey weak
Can't really lie I no fit think straight
Shawty meant for the camera lights
And you know mekks I go treat her right
Shawty wanna have some fun tonight
Anywhere you go I go dey behind
Her body na fire just like mami water
She no get competition
Make all these girls no body
She's been on my mind since
Dirty December
Dirty December
Dirty December
She been on my mind since dirty December
she don dey mind since dirty December dirt December