God Abeg Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
God abeg oh
God if you bless me
Baba bless my brothers too
I no wan be the only brother
Wey get money times two
Bless my brothers too
Mmm bobo
Oh make we dey happy
Oluwa bless me with money
As i dey work and pray
Baba give me ogologo ndu
Give me ogologo ndu
Make i live my life
I no forget my guys
Cause I believe in brotherly love
Doh doh doh
If i pop dorime
Them go pop amino
Oya say amen
Amen
Amen
Amen
Amen
Oya say amen
Amen
Amen
Amen
Amen
If you believe it
Let me see you put your hands on your chest
God abeg oh
God if you bless me
Baba bless my brothers too
I no wan be the only brother
Wey get money times two
Bless my brothers too
Oh make we dey happy
Yea
Yea
Yea
Yea
God abeg oh
God if you bless me
Baba bless my brothers too
I no wan be the only brother
Wey get money times two
Bless my brothers too
Oh make we dey happy
Yea
Yea
Yea
Yea
God abeg oh
We go dey ok
Me and my guys we dey wear ote
See we dey ok
Any bad energy stay faraway
Barbariba you go dey ok
UC my nigga I swear you go dey ok
Touch link you don dey ok
Omagba boys stand up I swear una don dey ok
If i pop dorime
Una go pop amino
Oya say amen
Amen
Amen
Amen
Amen
Oya say amen
Amen
Amen
Amen
Amen
If you believe it
Let me see you put your hands on your chest
God abeg oh
God if you bless me
Baba bless my brothers too
I no wan be the only brother
Wey get money times two
Bless my brothers too
Oh make we dey happy
Yea
Yea
Yea
Yea
God abeg oh
God if you bless me
Baba bless my brothers too
I no wan be the only brother
Wey get money times two
Bless my brothers too
Oh make we dey happy
Yea
Yea
Yea
Yea
God abeg oh
Mayor mix
God abeg oh
God if you bless me
Baba bless my brothers too
I no wan be the only brother
Wey get money times two