![YANGA](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/20/a3d58034f03a449d86fef2b070b1493a_464_464.jpg)
YANGA Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Yanga
Na you be my God o
God
Na you be my God
My God
Na you be my God o
God
Na you be my God
My God
Why i no go make yanga
I go make manga
Why i no go make yanga
I go make manga
People dey ask why you dey shine like dis
People dey ask why you dey denge pose
People dey ask why you dey make shakara
People dey ask why you dey dance like this
Cos you do well o you take care of me
You do well o you take care of me
I go dey follow follow you
Dey dance and follow
I go dey run dey follow you
I go dey follow follow you
Dey dance and follow you
Dey run dey follow you
Cos na you be my God o
God
Na you be my God o
My God
Na you be my God o
God
Na you be my God
My God
Why i no go make yanga
I go make manga
Why i no go make shakara
I go make shakara
I go make yanga
I go make shakara
Yanga
Yanga
Yanga
I go come dey buga
Yanga say buga
Yanga
I go come dey buga
Wetin you do me i no know
The love wey show me i no know e
You say make i no fear
This kind love me i no know e e
Yanga yanga yanga
I go come dey buga
Follow follow
Follow follow you