Mystery Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Mystery - Steph Rose
...
Oluwa na my papa
I no get wahala
If you get wahala
Girl me I go japa
I no like e yawa
You can ask my mama
She sabi me wella
And she love me yakpa
Mystery , our story come be like mystery
All the vibe wey I need o
Na you dey give me my paddy
I no go follow Folake
I no go follow Tolani
Your body figure 8, my darling
Shawty come chop my money
B n B
Beauty and brains
Na you be my queen
Check my phone you go see mami
Louis and V , she dey feel my drip
Double 02 , I Gbadu you
Be like say I be mumu
Be like say you do juju
Abi na that amala or fufu
Wey you gimme chop for Lungu
Girl you wan dey turn me to mugu
When I dream girl I see you
Follow follow dey go
Me I no dey ready to go (follow follow ooo, follow)
Spread the moolah dey go
F**k the moolah make I dey go(follow follow ooo, follow)
Anointing dey my head
Dem no dey tell person
Your body on my bed
You match me energy
Baby I must confess
I want to spread your legs
You give peace of mind
You be my sure person
Mystery , our story come be like mystery
All the vibe wey I need o
Na you dey give me my paddy
I no go follow Folake
I no go follow Tolani
Your body figure 8, my darling
Shawty come chop my money
Follow follow dey go
Me I no dey ready to go (follow follow ooo, follow)
Spread the moolah dey go
F**k the moolah make I dey go(follow follow ooo, follow)