
Sweet & Bitter Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Just my thing
You know I no bother no other
I've got a lot of thing to say
But broda man I no want wahala
Too many pains I feel
But I no go ever die
When ever I talk about am
Men dem go talk say I too dey lie
I say dem no know how I feel
I just dey man I just chill
The pain too much
But dem no notice
Only me face my fears
On a low key
Jejely I dey go ni
Too many problem
Them gum on me
Even frienemies
Them laugh at me
But I tell them say
Oluwa dey for me
You gat to know
That life is sweet and bitter
You gat to know
That life is sweet and bitter
You gat to know
That life is sweet and bitter
You gat to know
That life is sweet and bitter
Ooo oooo
Life is sweet and bitter
Sweet and bitter
I'm not done yet
Everything I do is on god
Yeah
Omo you gat listen to this song
Yeah
You go know watin I dey talk
I've been on the road
I hustled on the low
Everybody know me for azikoro
Tell me watin wey me I never do
I channeled all my strength
All to my hustle
I will thank god when it's over
Still on still I pray to jehovah
Sooner or later man go conquer
Emana chineke ne ebumo
Ona ebumo
You gat to know
That life is sweet and bitter
You gat to know
That life is sweet and bitter
You gat to know
That life is sweet and bitter
You gat to know
That life is sweet and bitter
Just my thing
You know I no bother no other
I've got a lot of thing to say
But broda man I no want wahala
Too many pains I fell
But I no go ever die
When ever I talk about am
Men dem go talk say I too dey lie