Wanna Know ft. Treeps Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Wanna Know ft. Treeps - Lil P Yvngboss
...
Lil P Yvngboss
I go dey pray for you
Hope say you sef go pray for me
Girl i go die for you
Hope say you sef fit die for me
Say if i no get money
Omoge shey you go dey with me
Or you go say make i leave tori
Me i wanna know know
Baby me i wanna know ( mio fe se asedanu mo o)
Me i wanna know ( mio fe se asedanu rara se)
Me i wanna know ( mio fe se asedanu mo o)
Baby me i wanna know ( mio fe se asedanu rara se)
Baby o ti ju gbogbo nkan ton se yi lo
Kilon pa e lerin se emi wa jo seyi law
Nkan ton dun mi lokan niwo fin s’awada
Oun fi mi pa se ntori pe o sedi rabata
Mo mo npe awon to sun momi lon se mi
Won ti ja e tan npe nkan to gbe seyin yen lon fi se mi
But no be so, your own matter dey different
Anything for your love mo tun le fese sha de ife
Listen, I ain’t trynna pull your legs
I’m trynna be the one to love you now till the end
When you wake up in the morning ko je pemi ni wa koko jiri with breakfast for you in bed
I need you to love me the way you love your cellphone
Fara bale funmi omo je n gbe e fo
Na you be my heart in human form so if i dey deal with you omoge i gatz to be careful
I go dey pray for you
Hope say you sef go pray for me
Girl i go die for you
Hope say you sef fit die for me
Say if i no get money
Omoge shey you go dey with me
Or you go say make i leave tori
Me i wanna know know
Baby me i wanna know ( mio fe se asedanu mo o)
Baby me i wanna know ( mio fe se asedanu rara se)
Baby me i wanna know ( mio fe se asedanu mo o)
Baby me i wanna know ( mio fe se asedanu rara se)
O yes i did o then i will
Do anything for love
Cause Say i go do anything for you my chargie
Will you love me
Hold me down say no be now
Me i know say you be the one
Cos i no go do you wini wana
Me i no go do you strong thing babe
Me i no go do you long thing babe
Tell me would you let me be the one
Would you let me hold you
Tonight tonight
For life for life