Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2023

Lyrics

EBG to the world


Energy me fucking high

Nobody fit to kill mah shine

Me I'm goin conquer

To the limit I go satisfy

The spirit in mah body

Omo me I nor dey understand

The devil nor fit use me

I be devil of mah own

It's ah miracle

You can call me shina rambo

Dem wan kill me ewo

But I get ijesu eh

It's ah miracle

You can call me shina rambo

Dem wan kill me ewo

But I get


Omo dem nor know say me get Jah

Omo dem nor know say me get Jah

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know oh

Omo dem nor know say me get Jah

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know oh


Many people don go oh

Niggaz me I dey mah lane

Make nobody drag mah name

Allow to chop my cake oh

Only me Nia dey run race

Oluwa make I nor work in vain

Enemies dey wait make I fail

Jah why this life he come dey complicated oh

Even comfort she nor comfortable

Comfortable

Even peace she nor get peace of mind

Peace of mind

Tell me wetin dey worry mankind no no no no no

Oh oh oh

Even comfort she nor comfortable

Comfortable

Even peace she nor get peace of mind

Peace of mind

Tell me wetin dey worry mankind

It's ah miracle

Miracle

You can call me shina rambo

Dem wan kill me ewo

But I get ijesu eh

It's ah miracle

You can call me shina rambo

Dem wan kill me ewo

But I get


Omo dem nor know say me get Jah

Omo dem nor know say me get Jah

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know oh

Omo dem nor know say me get Jah

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know say me get Jah oh

Omo dem nor know oh

More Lyrics from EBG Records Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status