Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

I Dey think

I Dey think many things on my mind o

I Dey think many things on my mind

I Dey think many things on my mind


Jara on top

Badder on board

Any track I drop make mah people just Gbor

Nobody to sponse

Cooking hustle till it's done

Anything I do I just wanna do on god


I be the Boi

Wey come from ghetto

Shasha to the world

Me no fit relent o

Shoutout my bois

Wey be mah realest o


I be the shasha boi woh woh

I be the shasha boi wu yeh yeh


Nobody really believe me

Shasha boi dem no fit deceive me

Na only me know how we dey run things

Shasha boi dem no fit deceive me

For my hood oh

Hood oh

We get some artist wey no fit help another

For my hood oh

Hood oh

We get some jiggies wey no fit share there raba


Jara on top

Badder on board

Any track I drop make mah people just Gbor

Nobody to sponse

Cooking hustle till it's done

Anything I do I just wanna do on god


I be the Boi

Wey come from ghetto

Shasha to the world

Me no fit relent o

Shoutout my bois

Wey be mah realest o


I be the shasha boi woh woh

I be the shasha boi wu yeh yeh


Written by : Ganiyy Malik Opeyemi

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status