Bless My Hustle ft. Dee wire Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Ken whiz
Woh uh woh oohhh
Yeah e yeah eee
Boy Ken whiz
Dee wire olohun
Eehh ehhh
(Dem go here dem go here mhi oo)
(Woh uh woh oohh)
Steady hustle I they ground
As I wan make this money on my mind
I gat to leave the house in the midnight
Only money wey they ginger me
Steady hustle I they ground
As I wan make this money on my mind
I gat to leave the house in the midnight
Only God wey they for me
Ero to lole bami kile oo
Shay bowo mo wawa kin le rale oo
If I no go home no mean kpe mo sanle oo
I no say one day my hustle go pay oo
(Woh woh woh )
Ero to lole bami kile oo
(Hmmmm)
Shay bowo mo wawa kin le rale oo
(No no no ooo)
If I no go home no mean kpe mo sanle oo
(Wooooohhhh)
I no say one day my hustle go pay oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Dee wire
Ahh
Ori mhi jor wa se wonderful funmi
Mio fe jiyah mo walai this poverty oti sunmi
Ki owo yen dey kin ma ronti pe mo ti sise
Mo deti hustle lodo fola funmi
Lai pe lai jino momo wipe ema for
Nah my music go they reign ajeh oun le ma gbo
Dee wire repeat again orin mhi le ma gbo
Ma forin dayin lara yah like say we they around the day
Yeh pa
yeh pa pa pa
Kiri pa
Mofe jaye male Dubai pelu mo canada
(Yeh pa, yeh pa pa pa kiri pa)
(Mofe jaye male Dubai pelu mo canada)
As me I they hustle everyday
Me I they pray for better day
Nah money me they chase like Dan gote
Make them wonder ehh ehh bawo mo sese ehh ehh
Ero to lole bami kile oo
Shay bowo mo wawa kin le rale oo
If I no go home no mean kpe mo sanle oo
I no say one day my hustle go pay oo
(Woh woh woh )
Ero to lole bami kile oo
(Hmmmm)
Shay bowo mo wawa kin le rale oo
(No no no ooo)
If I no go home no mean kpe mo sanle oo
(Wooooohhhh)
I no say one day my hustle go pay oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
Baba God bless my hustle ma je ko pe maje ko pe mo rara oo
(As me I they hustle everyday
Me I they pray for better day
Nah money me they chase like Dan gote
Make them wonder ehh ehh bawo mo sese ehh ehh)