
The Story ft. Segestino Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Murphy chan
Oracle money yeh he yeh eh eh oh no han
Ologo first class lomo
Oh no eh
Segestino lele eyi o iyanu masele
Iyanu masele
E be things e be things eyes see i have to tell u the story
Momo oun ojumiri
Na only me know as e dey pain for body
No be say i no sabi shortcut
But na your blessings i have been waiting for
Abi u think say e easy
From ajagba down to the city
Where no daddy no mummy
Nobody is ready to keep my company
Baba shower your blessings on me
If u no bless me who will
Me i run commot for hood
Promise mama say e go sup one day one day
And i changed my color but nothing sup oh oh yeh eh
Wetin i go tell mumcy ti mio ba mo wo dele
Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele
Wetin go b go be i must to mo wo dele
Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele
Say money on my mind
No matter what it takes
Who say soap no dey pick
If i no biza wetin i gain oh oh
Wetin i gain tin ba lowo
I am lost i have to find myself
Looking for a way to survive cos nobody care
Steadily hustle owo nla ni mofe
Am dying for dis and am ready to lay down myself
Am in d desert
A land of no mercy
Won o fe kin janon baba show your mercy
Kin ro wo fi toju mummy tobi
Ojo to pami lana remember me d story
Am in d desert
A land of no mercy
Won o fe kin janon baba show your mercy
Kin ro wo fi toju mummy tobi
I believe my God e no go ever fail me
E be things e be things eyes see i have to tell u the story
Momo oun ojumiri
Na only me know as e dey pain for body
No be say i no sabi shortcut
But na your blessings i have been waiting for
Abi u think say e easy
From ajagba down to the city
Where no daddy no mummy
Nobody is ready to keep my company
Baba shower your blessings on me
If u no bless me who will
Me i run commot for hood
Promise mama say e go sup one day one day
And i changed my color but nothing sup oh oh yeh eh
Wetin i go tell mumcy ti mi oba mo wo dele
Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele
Wetin go b go be i must to mo wo dele
Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele
Who say soap no dey pick
Oracle money yeh e yeh he he