Money Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Where money dey na me I dey go
Cause I stand fit,on my ten toes
Who talk say i no fit make ham o
When money dey Omo we go shock them o 2x
Malo whine me o
If no be money,mape phone mi
Rararara
No dey dull me o
Only money fit ginger my body o
Rararara
Shayo timofisagbana loje kin gba mask loju lagbaja
Emi Omo alagbada Ewa sofunmi pe moni dagbana 2x
I don’t know somebody
Pay me my money
Oga ade I no won hear story
Only money fit to ginger my body o ooo o2x
Wetin mama go chop I dey find
Wetin papa go chop I dey find
Komope torowo Kasati fine
Cashapp dey omope ask for tag
Man go rise up
If I fall I know I go rise up
Dance to my song
Koromi malodi bakanbakan...