Odo Pa ft. Kobby Cherf Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Menya me dofo papa bi meni naka wagye m'adi
I carry am go pe her mommy say she no go gree
Menya me dofo papa bi oh meni naka wagye m'adi
I carry am go pe her mommy say she no go gree eh eh
The way I suffer get your love I no go leave you make you go away
If e be die wey ago die make e happen make I go odo eh
The way I suffer get your love I no go leave you make you go away
yeah ah yeah yeah
Lady tell me what you want anything wey you need I go dey do for you
Anything dem go do baby girl I promise say I go marry you
Lady tell me what you want anything wey you need I go dey do for you oh cos me I need your love
Odo pa ho ye na oh me I no dey want to lose you
Meni wo n'beko oh girl I go marry you
Odo pa ho ye na oh me I no dey wan to lose you
Meni wo n'beko oh girl ago marry you
The way I suffer get your love I no go leave you make you go away
If e be die wey ago die make e happen make I go odo eh
The way I suffer get your love I no go leave you make you go away
yeah ah yeah yeah
Wakyere me odo pa wodo n'aso mani
I never go dey stop wo'ara na medi w'kye
Me ne woaa ne beko mengyae wo nkor hwe obi
All the things dem dey say mentie meyi mani
Shoddy wo ye gam woni me dofo pa
Everything we dey plan girl I swear ebe fa
For your love wey I dey bre odo yewu bor me ka
Meni wo be wo ba na yato no Adepa
My baby dey my side gimme love no dulling
Them go talk never mind no ceasing
Your body your vibe wey dey carry attention
Break am down make I feel some vibration