
Opor Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Woah woah
Your boy Meday oh
Yoruba ni mi
But I be yankee boy
Come back to Lagos them a tell me
Me sef wan go jaiye I'm a very big boy
Apo mi gun pass limousine
That one no mean say person go dey stress me
Them go cook format
But I already know the recipe
Omo ogbon ni gbo gbo wa
They can't bobo me
Because I get accent no mean say I no get ot
I want the baddest girl inna thong
With her tongue
On my long saying odaran
Something must kill a man
If na yansh or if na Pongila
Then I no mind o
Give me the biggest bottle they got
In this club
Make jogorlate all night long
Owo por lapo
Opor opor o
Por
Man I'm a boss
Take omolomo
So di omokomo
They call ne gbomo gbomo
Cause I dey gbomo
Lowo anybody who claim to be the oko
Mi o kin Gboran
They be telling me to
Stay away from niggas wifeys
But na dem I want chop
Cause when I no get money
Swear them chop my wifey
From Iyana Ipaja
Man I had to take a danfo
To Ikotun Egbe
That's the city that I come from
Use to go to church
Pray about all of my struggles
Olorun mi wa gbe mi soke
Ma je kin fumble
Now I count blessings
Flexing and finessing
Diamonds glistening on my necklace na
Roll up no stressing
Igbo's what I'm smelling like
When I step out that new G class
I want the baddest girl inna thong
With her tongue
On my long saying odaran
Something must kill a man
If na yansh or if na Pongila
Then I no mind o
Give me the biggest bottle they got
In this club
Make jogorlate all night long
Owo por lapo
Opor opor opor
This shit is plenty plenty plenty o
Opor opor opor
Swear its more when that came from
I swear e plenty gan gan gan
Malo fo fo fo
Competition I no dey chook face
I just dey my own
Opor opor opor opor opor
Opor opor opor