Mercy (feat. Kaywizga) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
oh nananana
jøyfulheart baby boy Nana
Emi ni kaywizga
(jøyfulheart)
ahn, I've been working hard
to get to my pay day
make everything fit dey as e wan dey
many bad things wey be say I don do
but baba God still dey show me mercy
ups and downs just dey show me shege
and everything just dey teach me lessons
many many challenges man dey face
me stand like a lion imma big gee
go down
make I run down,no
Dem been wanting make my fire quench now
lock up
make I turn up
me and all of my nigga's we dey on top
go down
make I run down,no
Dem been wanting make my fire quench now
lock up
make I turn up
me and all of my nigga's we dey on top
I'm a blessed sinner
but e dey show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
I know say I no pure
but e still show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
I'm a blessed sinner
but e dey show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
I know say I no pure
but e still show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
(Kaywizga)
mo ji lowuro yii ,mo sare Dori mi mu
mo dupe lowo olorun ti o je ki ota ri mi mu
kaywizga leleyi ton burst Lori beat oh
very soon Orin mi naa de sii maa hit oh
shout out sawon temi nigboro ton fa shisha
1+1 talo ko yin won ni teacher
talo se jesu ninu Bible won ni Peter
kesekese lesiri kasakasa maa to de
won ni kaywizga ti take over bayii
asiko mi lo de
rap sori beat,mo ti rap sori beat
awon temi nigboro won de tin feel beat
shaybi oju yin lo maa see tee ba gbope
mo ti gbade
ewo ibi ti mo ti bere ewo ibi ti mo bade
eti mo mi tele ,me I no dey copy cat
mo wa Lori street mo n chill pelu jøyfulheart
(jøyfulheart)
mo taka osi oh
e wo awon oloshi o
dem been wan kill my fire
kon koshi o
I'm a blessed sinner
but e dey show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
I know say I no pure
but e still show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
I'm a blessed sinner
but e dey show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye
I know say I no pure
but e still show me mercy
ahn ahn e dey show me mercy yeeye