Most high ft. Cbking Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Ooh waay
Stay your lane I dey my lane
Who ya be i don't recall ah
Jogodo shae u want to ogologo Oh
Cou follow go now you don Come backi
Iyoo ogologo my life e too long Iyoo
Chey hating on me this people Critize oh
Ah hallelujah everybody hating I say oh
Uzana to the most high I no go Wait oh
Make Dem cut me down am Just going push
push em down all away Ogologo oh
Ogologo ma aga ewe ya(ewe Ya)
Ogologo ma aga ewe ya( ewe Ya)
Who be that nigga way they act
Chom chom chom who be that
Maga way they act chom chom Chom
Ogologo ma aga ewe ya(ewe Ya)
Ogologo ma aga ewe ya( ewe Ya)
Who be that nigga way they act
Chom chom chom who be that
Maga way they act chom chom Chom
All I need is peace of mind (peace of mind)
All I want is peace of mind (Peace of mind)
Shae you know that's not too Much
That's not too much I must get That
Peace of mind(peace of mind)
Everyday on marathon
Na me no Wetin i de chase
Fit no do am alone Oluwa I Need ur grace
Imagine sapa wan advice me Face to face
But trust me 2 seconds I para For em face
I they avoid anything wey go Cause my peace on mind
De pray to God make I be one Of the kind
We go soon make smith shey u They feel the sign
Because very soon na only Endorsement na e we
Go de sign
Hmmmm ehhh
Okwa mu na smithzy El
The guy na my guy
The guy bu kwa.. ezigbo catel
We fit blow tomorrow you you Can never can tell
Owulu ife na eme gbanye the Coke Na my Matel
Ogologo ma aga ewe ya(ewe Ya)
Ogologo ma aga ewe ya( ewe Ya)
Who be that nigga way they act
Chom chom chom who be that
Maga way they act chom chom Chom
Ogologo ma aga ewe ya(ewe Ya)
Ogologo ma aga ewe ya( ewe Ya)
Who be that nigga way they act
Chom chom chom who be that
Maga way they act chom chom Chom
Mmm most high aah most high
Ogologo mmm most high mma Aga
Ejim ya mmm high most mmm Most high
Mma aga ejim ya mmm most High
Mmm most high mma aga ejim Ya
Mmm most high most high Mmm
Most high mma aga ejim ya