Lika Dart Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Lika Dart - Dorn Karmal
...
Lika Dart - Dorn Karmal
...
Lika Dart - Dorn Karmal
...
Girl no Dey do lika dart
Carry your matter for head like dada
Me I go Chop you raw Like abacha
Baby no Dey give another
Ye Ye Ye o
I no Dey NANANA
Me I cover my Face like LAGBAJA
Me I no send anybody nah nah
Na only you feet Dey do me dada
Leh me hear you say
O ololufe Iwoni moni
Emah selomiran
To ba je losan abi Loru
Shawa pelu Eminor
Baby Gyal
Masun Falala
Jalorsi Canada
Jalor Dubai
Straight to Missouri
Girl you Dey carry me go where I no know
After you Girl I swear no body Else
Come gimme love wey I never see before
Keeping it real na your body turn me on
Me be yemi my lover o (shogbor)
See my baby loyal gan
I go buy you rover Kan
Girl you gave me chances
With a little spices
I’ll give you all you demanding
Ginger me now
Camilla
I get stamina
But you sabi now
But the boy Dey your terminal o
But you know say me I go Dey , Dey for your timeline
Anywhere you I go follow like your bodyguard
Ginger me now
No Dey dull me
Jolie now
Join body now
Make I touch your bigi Bobby now
Girl no Dey do lika dart
Carry your matter for head like dada
Me I go Chop you raw Like abacha
Baby no Dey give another
Ye Ye Ye o
I no Dey NANANA
Me I cover my Face like LAGBAJA
Me I no send anybody nah nah
Na only you feet Dey do me dada
Leh me hear you say
O ololufe Iwoni moni
Emah selomiran
To ba je losan abi Loru
Shawa pelu Eminor
Baby girl