![Savior](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/12/79006390d446494ab55e67d22d70821c_464_464.jpg)
Savior Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Savior - Movement Olami
...
DONO
So many many things
Way man just Dey face
But I gotta so what I gotta do
Bad belle
Mo so, fun won wi pe
Nothing you fit do
Kosi ohun ti ele se
Baba, baba
Lo un so mi ooo
Ko n se eniyan
Oh yah
Oluwa lon so mi ooo
Ko se eniyan yeah
Baba, baba
Lo un so mi ooo
Ki se eniyan yeah yah
Sebi oluwa
Lon so mi ooo
Ko se eniyan oh no
Ya ah
Tell dem tell them
God na my savior
Me I tell them god na my savior
Tell them tell dem
J na my savior
Me I tell god na my savior
Na my savior oh
Na my savior
Yeah yeh
Na my savior eh
Na my savior ah yeah.
………
How can I complain
When I never die
God is my savior yeah
I never lied
People be doing me
But never tried
You turn my life around
Now ama feel alive.
Awon tan binu
Tan leri
Oluwa ti bami se ileri
He said come to me never worry
Ama Dey for you omo mi
……..
So many many things
Way man just Dey face
But I gotta so what I gotta do
Bad belle
Mo so, fun won wi pe
Nothing you fit do
Kosi ohun ti ele se
Baba, baba
Lo un so mi ooo
Ko n se eniyan
Uh yeah
Oluwa lon so mi ooo
Ko se eniyan yeah
Baba, baba
Lo un so mi ooo
Ki se eniyan yeah yah
Sebi oluwa
Lon so mi ooo
Ko se eniyan oh no
Tell dem tell them
God na my savior
Me I tell them god na my savior
Tell them tell dem
J na my savior
Me I tell god na my savior
Na my savior oh
Na my savior
Yeah yeh
Na my savior eh
Na my savior ah yeah.
……..
You want my down fall never
Na God be my back up how ever
Omo se ise gbowo for ever
Hallelujah ke for ever
Hola hola!!
No be by my power
No be by my might
No be say I sabi pray
But na God Dey do am
No be by my power
No be by my might
No be say I sabi Dance
But na God Dey do am
Eh tani tani
Mofe ke pe oo
When nobody Dey
You still safe me oo yeah
All hear me now!!!
Halle hallelujah oh yeah.