Holy Thug Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I dun comot from wayward life, I dun align with God
I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church
I dun dey get my piece of mind, pastor dey call me son
I still dey roll my loud sha, call me a holy thug
2019 when I started rap
Freestyles with a bit of style
Held the mic on a church altar
Had the crowds dem going mad
I looked for mom and I saw her smile
It felt so good that I got so proud
Added bars from Nicky Minaj
They went crazy cause they thought it was mine
Went back home started writing rhymes
Rapped for mom and she loved the vibe
Called by God and I held it tight
Everything changed when I dropped goodlife
I was 14 in a 4 man gang
No one knew I had stacks of knives
Rap changed me and I got so calm
Started music 2021
I dun comot from wayward life, I dun align with God
I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church
I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son
I still dey roll my loud sha, call me a holy thug
I dun comot from wayward life, I dun align with God
I dun dey pay my tithe sharp, I dun dey stay for church
I dun dey get my peace of mind, pastor dey call me son
I still dey roll my loud sha, call me a holy thug
7am I read the word
Samson and Delilah
I ain't got hair come play with head
The philistines no dey find my strength
Like David Goliath go fall
Like Joseph me I no go fuck
I no be Esau wey you go defraud
My destiny sharp like king Solomon
Me i no fit run from God
Jonah sharp but the bad guy mess up
I copy and paste to get the pay
Behind closed door me I work and pray
Who be that demon wey wan bill me
Speak loudly your voice no clear
And if dem born you well talk am again
Na 2 by by go jam your face