Interception (feat. Davywales) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
You don’t need no interception you are perfect
Because of my imperfection
Anywhere any direction wey you go say
Never beg for no affection
Mèlò mèlò ní mò fè sò but now
I got people waiting for my next song
Mummy just dey tell me to ride on
No be say nah me do pass
Bàbà God decides to give me to pass
He look my life say do am
And nah why me sef con dey do am
Make una no go dey think am
And if you like make una think am
Omo you fit to mad
……
Me I no send your own papa
Cus me dey para oh
I just dey live my life
To please myself
To do the things
Which I know is right
So no pressure no tension
……
You dont need no interceptions
Stand attention
I gat alll the things I mentioned
Under tension
Mèlò mèló ní mò fè sò
Ómò tòn sò
Ahnnnnn
You dont need no interceptions
Mehn am fed up
Of this mess up
I put my hands up
Mèlò Mèlò ní mò fè sò
I dey detention
Cos of all the things u do me
Òmò na mess upp
……
Omo,just lemme know
The things i do,omo i take it slow
I overdose, all of the things wey go make me blow oo
After all the things,the pressure,man must blow
Ahnnnnn
……
Me I no send your own papa
Cus me dey para oh
I just dey live my life
To please myself
To do the things
Which I know is right
So no pressure no tension
Me I no send your own papa
Cus me dey para oh
I just dey live my life
To please myself
To do the things
Which I know is right
So no pressure no tension