Odoyewu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Girlie i regret
Say i don fall for you
I Should have listened to my friends Wey say na you go lead me to death
Umm mummy no forget e oh
This is not what we planned
I be dey talk and you go dey laugh Then you go dey call me the best
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz i am getting weak
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz I am getting weak
Odoyewu
E Be like you use juju
Everyday i go dey check up on you Coz i don loose my cool
Na you i choose
E be like i don dey loose
Somebody pour me cold water
Coz i nor know wetin to do
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz I am getting weak
Odoyewu my woman
Tell me what i did
Without you i can't sleep
You left me when i'm deep
Odoyewu my woman
Tell me how to feel
Show me how to live
Coz I am getting weak
Odoyewu
Wetin i do
Odoyewu
I don dey loose
Odoyewu
I don dey loose