My struggle Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Have been praying everyday make you bless me
Have been writing all my pains on a plain shit
I remember back in the days on my trenches
I meet so many niggers them go bench me
If you no get money bro no dey text me
Na wetin all of them feel to dey tell me
Make your money come make we flex on benzy
And i know say i go pull up on a bentley
Ifu ife m fu ibulu bible
Ifu ife m fu ibulu bible ka disciple
Ifu ife m fu ibulu bible
Ifu ife m fu ibulu bible ka disciple
Otego mbidoro gbaba mbo
Otego mbidoro gwaba olisa ife m ncho
Otego mbidoro gbaba mbo
Otego mbidoro gwaba olisa ife m ncho
Back then
Obi lewa mu o
I no get money o
So many nigers loose guard me because of no money o
Have been living my life steady mini on a low o
And i no say one day i go make all this money o
Ifu ife m fu ibulu bible
Ifu ife m fu ibulu bible ka disciple
Ifu ife m fu ibulu bible
Ifu ife m fu ibulu bible ka disciple
My level right now
I prayed for it years ago o
And i made it right now
I feel like just to let una know o
Fa naru m babe m
Fa naru m babe m mgbe nno on a low o
Ima babe anaru m ima babe anaru
My mommy o
Everyday i hustle
Everyday i hustle for money o
And i travel to lagos i meet this guy zamani o
Osim bia board na bia board nga bu aza man
Mana achoro m ibia board because i no be fisherman
I wear my struggle
I fall out with men for jungle
And we form a circle
We form a circle perfect circle
I saw many men
I saw many men even my uncle
Owe nyem orientation
Wey simu black now e di go strong
Ifu ife m fu ibulu bible
Ifu ife m fu ibulu bible ka disciple
Ifu ife m fu ibulu bible
Ifu ife m fu ibulu bible ka disciple
Otego mbidoro gbaba mbo
Otego mbidoro gwaba olisa ife m ncho
Otego mbidoro gbaba mbo
Otego mbidoro gwaba olisa ife m ncho