Oungbalara mi (Remix) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2023
Lyrics
Ema je, Ema je Ema je, Ema je,
Ema je, Ema je, Ema je, Ema je, Ema jeeeeeeee...
Eni je ke
Uhhhh eh eh!!
Ebenz le le yii oo eh eh ehhh
Tell me what you want
Omo i getti money eh ehn
Sisi eko oya where you dey go ah ah
Mama rita ooh oya whine for daddy o
If na money oo
You go happy say you meet pesin ooowey!
We rockin designer
Popping some bottle’s
From city to city
The money keep pilling - dashing
What are you talking
Ooooooooooh nah
Shey bi aye la wan je
A je sugar cane
Eh eh ehhhhhhh baby oya show love ooowey
Oungbalara mi gidi gan oo
Oungbalara mi gidi gan
Oungbalara mi gidi gan oo
Oungbalara mi gidi gan
Oungbalara mi gidi gan oo
Oungbalara mi gidi gan
Oungbalara mi gidi gan oo
Oungbalara mi gidi gan
Number one
Number one
Number one
Number one can't you see...
Number one
Champion - Number one
Na we dey make dem get down low
Number one
Number one
Number one
Number one can't you see
Number one
Number one - Champion
Na we dey make dem boggie down...
If I buy you ferragamo - hope you go dance
If I buy you gucci - Babe you go dance
Fly you go america oooh - Eh you go dance
If i fly you round the world - Eh you go dance
If you call her woman of Africa
Woman no go gree - she go sayyyyyyyyyyyyyy
She go say I be lady oo
If you call her woman of Africa
Woman no go gree - she go sayyyyyyyyyyyyyy
She go say I be lady oo
Call: She go say I nor be woman
Rsp: She go say I be lady oo
Call: She go say I nor be babe babe
Rsp: She go say I be lady oo
Call: She go say I nor be woman Ooooh Ooooh Ooooh
Rsp: She go say I be lady oo
Call: She go say I nor be woman
Rsp: She go say I be lady oo
We rockin designer
Popping some bottle’s
From city to city
The money keep pilling - dashing
What are you talking
Ooooooooooh nah
Shey bi aye la wan je
A je sugar cane
Eh eh ehhhhhhh baby oya show love ooowey
Oungbalara mi gidi gan oo...
Alex money
Sir mikolo - a.k.a God father
General may
Engineer Charles
Mr Tayo I see you Alase Yolo
Big shout-out to Alex dada CEO of Rypsody Finance
Lagos Nigeria worldwide
Guestvo your face your shoe shine
Pappy your show shine. Eh
Hello, big shout-out to guestvo of Switzerland 🇨🇭
Mr. Jabbi
Boss of the bosses - Agba
Nues kogi le lu ooo oungbalara eh gidi gan
Mr tope baba tee mo ki yin oo
Ahhhhhh gbedu e na mi lowo ooh