
iForeplay Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Danga buga foryeh torrop
Bai nyu wai
Bro! Danga buga foryeh torop
Oh iforeplay Oh iforeplay
Oh iforeplay Oh iforeplay
Oh iforeplay
Hmm she text me say
She dey wedge me for ma ghetto
I for look sharp cos
I no fit miss this chance I get oh
A burning desire
My body's on fire
Don't know what to tell her
Or make I retire
Hmm she text me say
She dey wedge me for ma ghetto
Huhn uhn huhn uhn
Gemme an umpire
Boy I'm under pressure
Don't know what to tell her
Or make I retire hmm
The Holy Scripture
Make am clear say
You for marry if you know
You know oh no
Say this your passion
Wey you no fit control
Go dey make you kolo oh no
Kolo oh no
E dey do you pampanana
E dey do you pampanana
For your head oh
E dey do you pimpinini
E dey do you pimpinini
Referee whistle oh
Referee whistle oh
So you for tala
Make I catch God ein love first
And if I catch ein love
Maybe you sef go be the next
So make you no rush me
I no dey want come stress me
Cos one thing go lead to another
Charley me I no want no wahala
Take your time, take your time
You too like play, you too like play
You no dey tire
Well if you want play then make I tell you
Go find controller
You too like play, you too like play
Shey you be player
If you be striker, like
I go call you Karim Benzema
Hmm she text me say
She dey wedge me for ma ghetto
And me I no say
Na this kind thing wey I dey like oh
Donyu bai nyu foryeh
Son, donyu bai nyu foryeh
Oh iforeplay
The Holy Scripture
Make am clear say
You for marry if you know
You know oh no
Say this your passion
Wey you no fit control
Go dey make you kolo oh no
Kolo oh no
E dey do you pampanana
E dey do you pampanana
For your head oh
E dey do you pimpinini
E dey do you pimpinini
Referee whistle oh
Referee whistle oh
So you for tala
Make I catch God ein love first
And if I catch ein love
Maybe you sef go be the next
So make you no rush me
I no dey want come stress me
Cos one thing go lead to another
Charley me I no want no wahala
Take your time, take your time
You too like play, you too like play
You no dey tire
Well if you want play then make I tell you
Go find controller
You too like play, you too like play
Shey you be player
If you be striker, like
I go call you Karim Benzema
Hmm she text me say
She dey wedge me for ma ghetto
Huhn uhn huhn uhn
Gemme an umpire
Boy I'm under pressure
Don't know what to tell her
Or make I retire hmm