Picanto Openverse Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Picanto Openverse - WESL1
They know I came in a Picanto
Dey my dommot
Kosi gateman
You go contact oh
They know I came in a Picanto
Hundred men dey your dommot
You go contact oh
Wey wey
Wey dem (fall out)
Who goes (check out)
Nack am (dull am)
Jam am (march am)
Wey dem (fall out)
Who goes (check out)
Nack am (dull am)
Jam am (march am)
They tench o
We dey observe
Dey go discharge
We dey cantab
Native
Na for the Bando wey I dey when I light my Igbo(pko)
she say na Odumodu she go follow go
Akuna akuna wey get big bobby (eehhnnn)
I go set the pass and give am shikini money(na change)
Na the barnie wey go lap me wey go cure this my conji
If ekelebe stop me I go pounce on am
...
Antiworld gangsters, GE records
Fizo in the building
Praaa
Kele wey I jam my intentions na to burse am.
All my men them gallant, if you mezubu you collect(kraaa)
Wire better rubbers make I put small for my pocket
Modu tell them(gbim)
They know I came in a Picanto
Dey my dommot
I go kiss and blow on my rezzler(sucks rez)
Kosi gateman
You go contact oh
They know I came in a Picanto
Hundred men dey your dommot
Kosi gateman
You go contact oh
See as I dey blow up all their medulla
Me I go make am I can put it to my chest(chest)
Waterpiapia cheap but I go still dey try my best(best)
null
null
null
null
null