E go better ft. Abraham Udonu Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
E go better ft. Abraham Udonu - T fresh
...
Oga why you just sitdown like this na
no be you life dey nack pass na my brother
no worry e go better, e go better
all tins works together for good for those that love God
no worry e go better!
e go better one day
tins go better one day
tins go better yeah just hold on and be strong(x2)
Listen
every day by day naso i dey hustle
dey pray to God say one day me i go bubble
baba God forgive me i dey fumble
but i still dey loyal and humble
still dey pray for blessings double double
make my life straight make e no dey rumpled
like a man of peace win a nobel prize
see award for pallor see level
true talk i dont need the deveil
he's a liar destroyer no level
get behind me talking to you deveil
God's blessings that na the level
i know one day one day e go better
my name T fresh go dey on the papers
world famous popular pass lakers
enemies no fit bone for d maker
e go better one day
tins go better one day
tins go better yeah
just hold on and be strong(x2)
thank God today my story done change
people wey dey under rate no dey surface
this world wey you see say na small place
only you no fit run all the whole race
i don go through many tins and many places
no be everybody get similar faces
so i play cool and give them, them spaces
make them no come hear con dey form racist
Baba God thank you no be small blessings
wey you shawa on me and my own sences
when i walk with my people and my own friences
people go dey shout yes! dat na God blessings
ye! that na God blessings
people go dey shout that na God blessings
thank you lord!
it dose'nt matter what you're going through
all you need to do is have the faith
one day one day (x2)
tins will be fine
just hold on and be strong
e go better one day
tins go better one day
tins go better yeah just hold on and be strong(x2)