Loading...

Download
  • Genre:Gospel
  • Year of Release:2023

Lyrics

Baba god abeg o abeg o


Baba god abeg o abeg o


Why me dey beg you be say today You must bless me


Why me dey beg you be say today You must bless me


Turn my life around around

Oh lord of mercy


Even though say me I no deserve

Just show your mercy


Make mama for dey cool her temper Make she no dey cry again


Even though I dey travel December Make I no dey scratch my brain o


I prove them wrong I no won follow them


Even though them dey rush tear benz


That same God wey do am for you Brother


Him go do am for me o


Baba god abeg o abeg o


Baba god abeg o abeg o


Why me dey beg you be say

Today you must bless me


Why me dey beg you be say

Today you must bless me


I can not let you go

Unless you bless me


I can not let you go

Unless you bless me


Givemy life a meaning

I go hold your wrapper


I no go let you go Papa

Until you bless me


Make my life a testimony so that anyywhere I go


People go dey see your gloy all around me


Shower your blessings upon my


Baba god abeg o abeg o


Baba god abeg o abeg o


Why me dey beg you be say ( today you must bless me)


Why me dey beg you be say today you must bless me


Ayo wole wa

Wole mi o wole wa o


Ori're wole wa

Wole mi o wole wa o


Baba god abeg o abeg o

Baba god abeg o abeg o


Why me dey beg you be say

Today you must bless me


Why me dey beg you be say

Today you must bless me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status